BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Di main armed groups behind kidnapping, insecurity for Nigeria
Di kontri dey face plenty deadly security challenges and dis don make di army and police to dey veri overstretched.
Who be di 'third world countries' Trump say im go permanently pause dia migration to US?
Trump say US go permanently pause migration from 'third world countries'
Former President Goodluck Jonathan return to Nigeria afta Guinea-Bissau coup
Di clarification dey come am afta tori spread say di former Nigerian leader "dey trapped" for di West African nation afta di coup d'etat wey hapun for di kontri on Wednesday, 26 November.
Guinea-Bissau name army general as pesin to lead military regime afta coup
Gen Horta N'Tam become di transitional president for a period of one year, as e take di oath of office on Thursday, for di army headquarters.
Death toll from Hong Kong high-rise public housing complex fire rise to 55, hundreds still dey miss
One deadly fire wey burn through several high-rise tower blocks for Hong Kong don kill at least 55 pipo.
Wetin be security emergency wey President Tinubu declare?
All dis dey come afta a week of national security kasala wey see kidnaps and killikngs for parts of Nigeria.
Wetin happun to di bandits as Nigeria secure release of over 70 kidnapped victims?
Nigerians dey demand for di arrest and prosecution of di jaguda pipo wey recently kidnap pipo
'We no pay ransom', Kebbi govnor tok as 24 schoolgirls bandits kidnap regain freedom
E dey happun just hours afta Tinubu order security forces to block di forests for Kebbi state so military go fit carry out operations.
Ginger Me
Special Tori
US suspend immigration requests for Afghans afta National Guard shooting
Di alleged gunman wey shoot for Washington na Afghan wey enter US for September 2021.
Military announce takeover for Guinea-Bissau, arrest president Umaro Sissoco Embaló
Guinea-Bissau president Umaro Sissoso Embaló dey arrested for di capital.
Who be di pipo Tinubu nominate as ambassadors for US, UK and France
Ambassador Ayodele Oke, Retired Colonel Lateef Kayode Are, and Ambassador Amin Mohammed Dalhatu dey nominated for new ambassador roles.
Canada update list of unsafe states for Nigeria make dia citizens no travel go
Canada govment list more dan 20 states for Nigeria including Abuja, di kontri capital wey dem warn dia citizens say no dey safe for travel.
Femicide: '140 women and girls dey die every day for di hand of dia intimate partner or family member'
Latest UN femicide report show say 140 women and girls dey die every day for di hands of dia partner or close relative, wey mean say dem dey kill one woman or girl every 10 minutes.
'I regret say Michael Usifo Ataga die' - Chidimma Ojukwu tell court
Chidimma, her sister Chioma Egbuchu and one Adedapo Quadri dey stand trial for High Court TBS Lagos Nigeria on top accuse of murder, conspiracy and stealing
One man describe how im six-year-old pikin escape di Catholic school kidnapping for Niger State
Parents for Niger State, northern Nigeria, still dey inside pain and sorrow as dia pikin still dey di hand of bandits afta dem kidnap dem from St Mary's Catholic boarding school on Friday.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































